Na you
Na you Na you oh ooh Na you Na you oh ooh. I’ve been thinking about thing I do (lately) Talking about shows I rock (daily) Maybe some times feeling like a super man Buts there is one thing I know deep down inside of me Reminding me, e dey tell me say Na your grace and mercy (grace and mercy) Na your grace and mercy (grace and mercy). (Chorus) Na you Na you oh ooh (Wey dey give me the strength to do the things I do) Na you Na you oh ooh. Last year I almost died in a very unusual incident Wey people they call’am juju But, now I know say you almighty pass all juju Cos I saw your hands touching me Giving me life when I was almost passing out Na your grace and mercy (grace and mercy) Na your grace and mercy (grace and mercy). (Chorus) Na you Na you oh ooh (Wey dey give me the strength to do the things I do) Na you Na you oh ooh. (Bridge) Whenever people dey hype me say Dey tell me say I dey so fine I go tell dem say (na you) Whenever people dey hype me say Dey tell me say I dey so good I go tell dem say (na you). (Chorus) Na you Na you oh ooh (Wey dey give me the strength to do the things I do) Na you Na you oh ooh (wey dey give me the wisdom to do the things I do) Na you ooh eh.
Letra con fines educativos · 1 vistas · agregada por admin
+ Mista Seth
Música relacionada
Comentar letra
Comentá o preguntá lo que quieras sobre Mista Seth o 'Na you'.
Sección de comentarios próximamente.